- Advertisement -

Ayra Starr – Commas Lyrics

Date:

Ayra Starr made an amazing song in Commas. The talented singer has been on the rise and Ayra Starr continued her rise with this song. Here’s the lyrics to Commas.

- Advertisement -

 

Intro

Oh

Oh no

Eh-yeah, eh-yeah

- Advertisement -

 

Verse 1

Na which kind life were I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

Original, no be parody

E no fit clear for your memory

Whether na winter or summer, ajeh

 

Pre-Chorus

Barbados, Havana, living life

See my fire burning bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you kiant fool me

 

 

Chorus

Energy wrong, I log off (Log off)

Mowa friendly and conscious (And conscious)

I’m allergic to sokuso

I’m not ready for confusion (No, no, no, no)

Dem telly me make I show love (Show love)

Sability on gbona

Everything na connection

I’m not ready for confusion, oh

 

Verse 2

Things happen inside life

Draw tattoo, make I live my life

Dreams come true, if na fight

Fight the fight, make you no go tire

Fire dey go

Fire dey go

You need to put your body and soul

Leave your worries alone

 

Pre-Chorus

Barbados, Havana, living life

See my fire burning bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you kiant fool me (Oh)

 

Chorus

Energy wrong, I log off

Mowa friendly and conscious

I’m allergic to sokuso

I’m not ready for confusion (No)

Dem telly me make I show love

Sability on gbona (On gbona)

Everything na connection

I’m not ready for confusion (Confusion)

 

Outro

Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

Eh-yeah

Eh-yeah, yeah-yeah (London)

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

8,000FansLike
5,000FollowersFollow
31,000FollowersFollow
3,100FollowersFollow
404SubscribersSubscribe

Subscribe

Fresh Stories

More like this
Related

Davido: The Heartbeat of Afrobeats

Few names resonate as powerfully in Afrobeats as Davido,...

Nasboi Makes Humorous Plea to Davido

Nigerian skit-maker-turned-musician, Nasboi, has sparked online conversation with a...

Ayra Starr Reveals Her Unique Beauty Ritual

Nigerian singing sensation Oyinkansola Sarah Aderibigbe, popularly known as...

Throwback Thursday: P-Square Timeless Party Jam “Do Me”

This #ThrowbackThursday, we’re taking it back to 2007 to...