- Advertisement -
Home Blog Page 65

Bad Persin Lyrics by Erigga

0

Erigga Lyrics

‘Bad Persin’ is Erigga‘s latest music release, read the in a few scrolls lyrics and sing along.

Bad Persin Lyrics by Erigga
Bad Persin Cover

PLAY & LISTEN TO: Bad Persin by Erigga

Erigga – Bad Persin Lyrics

Intro
Erigga paper boi
Omo I no get power to argue again oh
If you say white na black I no go follow you quarrel abeg

Verse 1
Na who friends never show dey carry squad for head
‘Cause Me na shoulder if e tire me I put am down
Move ahead my blood inside your cartel
Another cartel dey when fit poison your Martel
To change am like bureau de change no dey hard dem dolls
You forget say when sugar finish every ant dey lost
Na Inside squad dem sell Jesus deny am thrice
No be shoot bird mama fly u gats hold your blurkus
E don tay dem see you better pass this craze don cum again
Na who get money be their blood oh(I swear)
No put body if dem no call you, dey respect yourself
No go dey give too many Fs, some kind times dey deff the blog oh
You see that time when you find make we sitdown crack gist
Dey talk about “remember when” I don mathematics
Dey calculate how much we fit make onto say we sharp
Money go lap oko relax no forget your blood oh

Chorus
The day you no give them money you be bad persin
They call your number you pick am you be bad persin
no go dey follow dem argue oh, I be bad persin
Na you good take award we don leave am for you
99 good plus one bad equals to bad persin
You no dey show your people love no I be bad persin
area no get memory do the one you fit do
You like you kill your self them for still say u be bad persin

Verse 2
Come outside fresh air blow igbo for beach
They think about money brother happiness ain’t cheap
No carry jump anyhow dey use your number 2
Life no be first to reach there, make billing no wonjor you
Leave all those write up dem post their character too bad
Their  mind set need to change nobody owe dem jack
Nothing concern us we go tell you who dey fear you guy
The big goat who you dey fear dey fear me die
Friendship when no dey go calculator na bad friendship
When no good for your inner peace any how friendship
I no kwokwo be better person  no need to form
Or see your call run who be blood wah you run
Maybe na all backstabbing dey make my heart dey bleed
All your conscience out no be say I no hear you greet
It’s had to tell who really love you when you in the streets
Many wan kill you finish you put you inside six feet deep

Chorus
The day you no give them money you be bad persin
They call your number you pick am you be bad persin
no go dey follow dem argue oh, I be bad persin
Na dem good take award we don leave am for dem
99 good plus one bad equals to bad persin
You no go show your people love no I be bad persin
Area no get memory do the one you fit do
You like you kill your self them for still say u be bad persin

Verse 3
God no come from your villlage oga comport your self
Na yaba left you dey go so,protect your mental health
Make you for no craze this lifestyle fit injure you
Internet no send tomorrow dem go disco you
Club when you shutdown for nite dey open today
Na brain be jazz man keep money ’cause tomorrow day
The girls no dey go anywhere when body full u date
School no be scam no mind them na just excuse to wait
Wait  when u jam dem Elon musk watin una yan
Okpako die butu rest, which club u wan take see am
Money finish eye clear phone no dey ring again
Story don spread olosho no dey pick again
Life no hard all na you say you wan must rich
So put in work no complain confirmations sweet
Multiple streams of income alert dey ring like drum
No eat future sapa fit waylaid you with gun runnnnnn

Outro
Erigga that one bad person
When no dey pick e brother call bad persin
As I no vote for ur person now I be bad persIn
Na you Goood  take award we don leave am for you

Liked ‘Bad Persin’ Lyrics by Erigga? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Bad Persin Lyrics by Erigga appeared first on NotjustOk.

Amdallah Lyrics by Seyi Vibez

0

Seyi Vibez Lyrics

‘Amdallah’ is a new single dropped by Seyi Vibez, read the lyrics to the upbeat song below and sing along.

Amdallah Lyrics by Seyi Vibez
Amdallah Cover Art

RELATED: Read ‘Hat-Trick’ Lyrics by Seyi Vibez

Seyi Vibez – Amdallah Lyrics

Everything say na vanity
Right now won ti tell mi
More death to my enemy
Won ri mi lo ri Telly
Da owo mi si inu Zelle
Put it on my Zelle
I put them on pending
Fawaz
Lawubawa ni kalas
Mo ti lo Agors
Oga Organise yourself agba n’tara

Okan yin o ni bale
If I dey on Codine diet
E no mean say I keep quiet
Eh eehh o di gba yen
Ni gba yen
Fun ni ipa yen
Keep quiet, mo justify e
One liter ehn
Pour me highness one litre ehn
O ba idi iya e
Emi lomo oni ibadi a e

Money activities
Them fear my activity
Disturbing hun hun hun
Any body say uh Mister ability
Them call my vibe biology
Expressess sociology
Philosophy
Psychology
Musically am bad
Wetin do the economy
Koma kan mi
Arrange-gi ni criminology
Music is my hubby
And I owe you no apology
No peace for my enemy

Everything say na vanity
Right now won ti tell mi
More death to my enemy
Won ri mi lo ri Telly
Da owo mi si inu Zelle
Put it on my Zelle
I put them on pending
But I never checkmates

What God has designed
(Eh eeh)
No man fit spoil am
(Eh eeh)
They talk and resign
(Eh eeh)
But my shoe dey shine
(Eh eeh)
Amdallah
(Eh eeh)
Na who dey whine?
(Eh eeh)
Came to say hi
(Eh eeh)
I no come to fight
(Eh eeh)

What God has design
No man fit spoil am
Check out and resign
Na my shoe dey shine
Amdallah
Na who dey whine?
Came to say hi
I no come to fight

Oshey ore mi, Zelle no spoil my face
These people for ask weytin I gain
Look at my face
Emi ma de ibi ti ba ma de
Oya gegemu, bi Olorun sho e ko ma sho ra
A’oni jeun epe sanra…
Give them the numbers
My Engineer number

Everything say na vanity
Right now won ti tell mi
More death to my enemy
Won ri mi lo ri Telly
Da owo mi si inu Zelle
Put it on my Zelle
I put them on pending
But I never checkmate

What God has design
(Eh eeh)
No man fit spoil am
(Eh eeh)
Check out and resign
(Eh eeh)
Na my shoe dey shine
(Eh eeh)
Amdallah
(Eh eeh)
Na who dey whine?
(Eh eeh)
Came to say hi
(Eh eeh)
I no come to fight
(Eh eeh)

What God has design
No man fit spoil am
Check out and resign
Na my shoe dey shine
Amdallah
Na who dey whine?
Came to say hi
I no come to fight

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Amdallah Lyrics by Seyi Vibez appeared first on NotjustOk.

Hat-Trick Lyrics by Seyi Vibez

0

Seyi Vibez Lyrics

Take a look at the lyrics of Seyi Vibez‘ new song, Hat-Trick.

Hat-Trick Lyrics by Seyi Vibez
Hat-Trick Cover Art

PLAY & LISTEN TO: Hat-Trick by Seyi Vibez

Seyi Vibez – Hat-Trick Lyrics

Yo Dipps!

Tems ara san gba ibi ide e koja
Ayra oun ti ri n ode sexy
Muah
Why some artiste dey use farm stream
Titi got a ticker body
But Sexy Arose fit change am for me
Orin be nile agodo
Angelina kojo
Whine your waist
Okone!
Sori pe Hatrick mo ko
9 zeros billions
matter getting serious
Dangerous
Military zone keep off
Since 2020 have been famous
Let us play on
Baby This is Lagos

Pablo Escober neon
Say she know me b4 b4
Oun meri mele so
Olorun atijo
Na me sing Atiko
Emi gan jade tan
Oluwa dey involve
Shawty you give me joy

Money dey leave matter
Ifunaya Umuahia
Mujeeb Ka sura Fa
Baby Fileke le oma ja
Money dey leave matter
Ifunaya Umuahia
Mujeeb Ka sura Fa
Baby Fileke le oma ja

Celestial
Maje n riya
Alafia
Adura mi gba
Action po bi Ogogo
Solejo lori agolo
Won ni pe mio le blow
Iku pa e if you no like me

Orin be nile agodo
Angelina kojo
Whine your waist
Okone
Sori pe Hatrick mo ko
9 zeros billions
Matter getting serious
Dangerous
Military zone keep off
Since 2020 have been famous
Let us play on
Baby This is lagos

Pablo Escober neon
Say she know me b4 b4
Oun meri mele so
Olorun atijo
Na me sing Atiko
Emi gan jade tan
Oluwa dey involve
Shawty you give me joy

Money dey leave matter
Ifunaya Umuahia
Mujeeb Ka sura Fa
Baby Fileke le oma ja
Money dey leave matter
Ifunaya Umuahia
Mujeeb Ka sura Fa
Baby Fileke le oma ja

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Hat-Trick Lyrics by Seyi Vibez appeared first on NotjustOk.

Dog Eat Dog II Lyrics by Odumodublvck Ft Cruel Santino & Bella Shmurda

0

Odumodublvck, Cruel Santino & Bella Shmurda Lyrics

Odumodublvck enlists the talents of Cruel Santino and Bella Shmurda for ‘Dog Eat Dog II,’ and the song’s lyrics are available below.

Dog Eat Dog II Lyrics by Odumodublvck Ft Cruel Santino & Bella Shmurda
Dog Eat Dog II Cover Art

PLAY & LISTEN TO: Dog Eat Dog II by Odumodublvck Ft Cruel Santino & Bella Shmurda

Odumodublvck, Cruel Santino & Bella Shmurda – Dog Eat Dog II Lyrics

Intro: Odumodublvck
Hm, hm, hm
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters (Never be my friends)
GE records, you get me?
Odumodublvck (Kpakurukpa, now I dey ball)
Odumodublvck (My baby give me big koroba, be like say I dey dull)
Ayy, tic-tac-toe (Mm, Idan, shey I say, “I don come?”)
Ucee (Ahh)

Chorus: Odumodublvck
When I show them light (Idan), them go turn their back (Be like I don show)
Them go show me dark
I can never lie, put it on my God (Be like say I don come, come jonz, ayy)
Say my future bright but they gossip that, ayy
It is very bad (Ayy), look am well, dan iska (Mm, she can never lie)
She can never lie, I dey treat am well, my lover (Prra, ayy, treat am well)
She can never lie, I dey treat am well (I dey treat am well), my lover
(She can never lie, ayy)
She can never lie (Ayy, treat am well),
I dey treat am well (My)

Verse 1: Odumodublvck
Anything I want I’m gonna get
Put me on the spot
You no be threat, I no dey fear (Prra)
I’m the fearless nigga that you heard about, then
Now and forever na me go dent them
Gave them everything, they said I’m blessed (Dent them),
“Odumodu na you we count on (Count on, dent them)
Take us to the promised land, we bank on” (Bank on, say na me go deaf them)
Shout Hallelujah, brother
Doings dey my resume (I go butcher them)
Did it like an Israelite
Aaron (Aaron)
All my brothers them be follow come
Sharper than a porcupine
Defend any predator (Prra)

Pre-Chorus: Odumodublvck
Kpakurukpa…
My baby give me big koroba (They can never be my friends)
She dey lap for my yard
I dey find kaluba (Now I dey ball)
Make I feel among (Be like say I dey dull), Lacazette, I dey fire like
Kpakurukpa (Ayy, Idan)
My baby give me big koroba (Be like say I don come)
She dey lap for my yard
I dey find kaluba (Ayy, them go run)
I say make I feel among (Be like say I dey dull), Lacazette, I dey fire like that

Verse 2: Cruel Santino
This one na, ‘Dog Eat Dog’
I stand in, final warrior, ah-la-la-la
Me sunk in a pornstar
From the day them born me aromashina, aromashina, aromashina
Odumodu the prince of undefeated lamba
Santino move like Roger Miller, they can’t keep up
Dog Eat, Dog Eat, Dog Eat, Dog Eat Warrior
Amaka do that dance, Amaka do that dance, warrior
Amaka got it all, bust it down on me a soldier
Woof-woof, woof-woof, woof-woof, woof-woof (Now dog eat dog)

Verse 3: Bella Shmurda
Disturbing Maitama
You can never lie when I put it in dada
Anything I want, I go do Mandela
She can never smoke, high me like gbana (Gbana-ooh), ooh-oh
Dangbana, Born Fela
With the man dem Odumodu, big kala (Kala)
She dey just dey whine like she wan do pana
When she see the thing, big boy mon kanra, ooh-oh
Popotipoti (Ayy), tikatikati (Ayy)
As I enter her body, okigbe daddy, daddy, ayy

Pre-Chorus: Odumodublvck & Bella Shmurda
Kpakurukpa (oh yeah)
My baby give me big koroba (They can never be my friends, ayy, oh yeah)
She dey lap for my yard
I dey find kaluba (Now I dey ball, I dey find kaluba)
Make I feel among (Be like say I dey dull), Lacazette, I dey fire like
Kpakurukpa (Ayy, Idan, oya, kpakurukpa)
My baby give me big koroba (Be like say I don come)
She dey lap for my yard
I dey find kaluba (Ayy, them go run, I dey find kaluba)
I say make I feel among (Be like say I dey dull), Lacazette (Grrt), I dey fire like that

Chorus: Odumodublvck & Bella Shmurda
When I show them light, them go turn their back (Back, back, be like say I don)
Them go show me dark (I don come ayy)
I can never lie, put it on my God (Toe, tic-tak-toe)
Say my future bright but they gossip that (Prra), ayy
It is very bad, look am well, dan iska (She can never lie)
She can never lie, I dey treat am well, my lover (She can never lie, ah, she can never lie, ayy)
She can never lie, I dey treat am well, my lover (She can never lie, ayy)

Outro: Odumodublvck & Bella Shmurda
My baby give me big koroba
She dey lap for my yard
I dey find kaluba (I dey find kaluba)
Make I feel among ayy (Prra, be like say I don jonze)
Lacazette, I dey fire like that (I dey fire like that ayy, oya kpakurukpa)
Make I feel among ayy (Be like say I don ah)
Racks on racks, then I shoot my gun (Paw, tum, paw)
One day I go hol’ am stand (Prra)
Odumodublvck (Ah), shun backstabbers
Yahweh dey my back, hm

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Dog Eat Dog II Lyrics by Odumodublvck Ft Cruel Santino & Bella Shmurda appeared first on NotjustOk.

Mnike Lyrics by Tyler ICU & Tumelo.za Ft DJ Maphorisa

0

Tyler ICU, Tumelo.za, DJ Maphorisa, Nandipha808, Ceeka RSA and Tyron Dee Lyrics

Read the lyrics to ‘Mnike’ by Tyler ICU and Tumelo.za featuring DJ Maphorisa, Nandipha808, Ceeka RSA and Tyron Dee.

Mnike Lyrics by Tyler ICU & Tumeloza Ft DJ Maphorisa
Mnike Cover

Tyler ICU, Tumelo.za, DJ Maphorisa, Nandipha808, Ceeka RSA & Tyron Dee – Mnike Lyrics

Chorus
Yasizwa le’sgubhu sina mandla
Sazo killa
Bafun’ubumnandi no mdantso
Thina soba nika
Nika, nika, nika, nika
Yasizwa le ‘sgubhu sina mandla
Sazo killa
Bafun’ubumnandi no mdantso
Thina soba nika
Nika, nika, nika, nika

Refrain
Hey mahn aziwe
Mahn aziwe keh
Ziwe keh
Aziwe ziwe keh
Ziwe keh
Hey mahn aziwe
Mahn aziwe keh
Ziwe keh
Aziwe ziwe keh
Ziwe keh

Pre-Chorus
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haikе haike
Haike haike haikе haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike

Chorus
(Weh Tyler mahn)
Yasizwa le’sgubhu sina mandla
Sazo killa (Haike haike haike haike haike)
Bafun’ubumnandi no mdantso
Thina soba nika (Haike haike haike haike haike)
Nika, nika, nika, nika (Haike haike haike haike haike)
Yasizwa le’sgubhu sina mandla
Sazo killa
Bafun’ubumnandi no madantso
Thina soba nika
Nika, nika, nika, nika

Post-Chorus
Yam mnika ngimnike ngimnike (Weh Tyler mahn)
Ndimnike ndimnike ndimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike

Pre-Chorus
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike
Haike haike haike haike haike

Chorus
(Weh Tyler mahn)
Yasizwa le’sgubhu sina mandla
Sazo killa (Haike haike haike haike haike)
Bafun’ubumnandi no mdantso
Thina soba nika (Haike haike haike haike haike)
Nika, nika, nika, nika (Haike haike haike haike haike)
Yasizwa le ‘sgubhu sina mandla
Sazo killa (Haike haike haike haike haike)
Bafun’ubumnandi no mdantso
Thina soba nika (Haike haike haike haike haike)
Nika, nika, nika, nika

Post-Chorus
Yam mnika ngimnike ngimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike
Ndimnike ndimnike ndimnike

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Mnike Lyrics by Tyler ICU & Tumelo.za Ft DJ Maphorisa appeared first on NotjustOk.

Simi Unveils Release Date For First Single Of The Year ‘Stranger’

0

The songstress is set to release a new song after a long silence.

Nigerian ace singer, songwriter, and sound engineer, Simisola Kosoko, popularly known as Simi, has finally announced a release date for her next single “Stranger.”

The songstress released her third studio album, ‘TBH (To Be Honest),” in June 2022, an 11-track project that featured sensational singer FAVE and her husband, Adekunle Gold, and afterward hasn’t dropped any new music for her fans.

READ ALSO – Seyi Vibez & Zinoleesky Beef? Watch Videos That Got Fans Speculating

After intense agitation from her fans, the mother of one has finally announced a release date for her next release. Being her first song for the year 2023, ‘Stranger’ is scheduled to be released on June 9th, 2023.

View this post on Instagram

A post shared by Notjustok.com (@notjustok)

Get updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Simi Unveils Release Date For First Single Of The Year ‘Stranger’ appeared first on NotjustOk.

Seyi Vibez & Zinoleesky Beef? Watch Videos That Got Fans Speculating

0

A fresh beef might be brewing between the two sensational street-hop acts after their latest videos.

Nigerian street-hop acts Seyi Vibez and Zinoleesky are currently trending topics after individual videos from the singers got fans speculating that there is a beef going on.

Before now, speculations have always been around Seyi Vibez and YBNL heavyweight singer Asake due to the similarities in their craft, but it seems the discussion has shifted from that angle.

On Monday, May 29, 2023, Zinoleesky took to his Instagram story to ask his fans if he should drop a snippet to “unsettle things”.

View this post on Instagram

A post shared by Notjustok.com (@notjustok)

Barely two hours later, Seyi Vibez also took to Instagram to reply to an “unknown” snippet that was to drop.

According to Seyi Vibez, anyone should feel free to drop a snippet, as his music arsenal is equally loaded. Seyi went on to throw a subtle jab about being independent while others are still dependent on their record labels.

READ ALSO – Watch the Moment Ruger Sent Gambian Comedian Off The Stage In Her Home Country

Although it has yet to be confirmed if both singers are referring to each other, the coincidence has got fans speculating if there is beef between the duo.

Get updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Seyi Vibez & Zinoleesky Beef? Watch Videos That Got Fans Speculating appeared first on NotjustOk.

Watch the Moment Ruger Sent Gambian Comedian Off The Stage In Her Home Country

0

The braggadocious singer didn’t hesitate to chase the lady who wanted to disrupt his performance.

Talented Nigerian singer Michael Adebayo Olayinka, popularly known as Ruger, is currently the talk of the town after he chased a popular Gambian comedian off the stage.

The Jonzing World signee who recently unlocked two new singles, ‘Jonzing Boy’ and ‘Bun Bun,” was recently in Gambia for a show, and while he was on stage, drama ensued.

In a video that has circulated the internet, Ruger was seen instructing a lady who turned out to be a popular comedian in Gambia known as Tida Jobe to leave the stage after she tried to take the mic from the singer in order to greet her fans.

READ ALSO – Spinall Reveals What Jay-Z Did for Him & His Team

The Afro-fusion singer wasted no time in sternly ordering her off the stage; according to Ruger, he owned the stage for that night. As expected, the viral video has become a topic of discussion online.

Watch video below

View this post on Instagram

A post shared by Notjustok.com (@notjustok)

Get updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Watch the Moment Ruger Sent Gambian Comedian Off The Stage In Her Home Country appeared first on NotjustOk.

Spinall Reveals What Jay-Z Did for Him & His Team

0

The ace Nigerian DJ is grateful for what the award-winning American rapper did for him.

Nigerian award-winning disc jockey Sodamola Oluseye Desmond, popularly known as Spinall, has revealed what Jay-Z did for him recently.

Spinall, whose recently released album ‘Top Boy’ features heavyweights like Niniola, Adekunle Gold, Stefflon Don, Asake, Olamide, 6lack, and a host of others, is one of the most sought-after DJs in Africa.

Taking to Twitter, Spinall revealed how the multiple Grammy-winning American rapper flew him and his team to Los Angeles for a gig. The DJ went on to tell his fans to anticipate his next EP. He wrote:

The Don, Jay-Z booked me from Lagos Nigeria, Flew me & my big team to LA … Paid our full price too ! no weak energy shit ! It ended up being the wildest party I ever DJ’d – don’t ask me shit – I have an mp4 to back this up … wait for my next album !

Get updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Spinall Reveals What Jay-Z Did for Him & His Team appeared first on NotjustOk.

Unforgettable Stellar Performances: Wizkid, Rema, and Fireboy Set Afro Nation 2023 in Miami Ablaze!

0

Wizkid, Rema, and Fireboy DML thrilled many as they took to the stage to perform on day two of the Afro Nation festival in Miami.

Afro Nation festival in Miami day two, which was on Sunday, May 29, 2023, was definitely one for many to remember as some of the biggest names in afrobeats graced the stage and delivered sublime performances for fans and music enthusiasts who had attended the day two of the two-day event.

The starboy Wizkid had headlined day two of the Afro Nation festival in Miami, and the head of the Raver clan and the record breaker Rema also took centre stage, and Fireboy DML also represented the YBNL family on the stage. It was definitely a night to remember as these top acts performed nothing but the greatest hits from their vast catalogue of music.

Wizkid thrilled the audience with hits such as ‘Bad To Me,’ ‘Pami,’ ‘Abracadabra’ and many more, to mention a few, and fans were excited as Wiz created an atmosphere that would not be forgotten for a long time for fans who had attended the event.

Rema had performed his hit song ‘Calm Down’ alongside other songs from his debut album and solo projects, and Fireboy DML had the crowd singing along to his multi-platinum certified single ‘Peru’, and he also thrilled with other songs from his discography as well.

Watch the highlights below:

View this post on Instagram

A post shared by Adesope – shopsydoo (@adesope_shopsydoo)

View this post on Instagram

A post shared by Adesope – shopsydoo (@adesope_shopsydoo)

View this post on Instagram

A post shared by Notjustok.com (@notjustok)

View this post on Instagram

A post shared by Notjustok.com (@notjustok)

View this post on Instagram

A post shared by Notjustok.com (@notjustok)

Get updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Unforgettable Stellar Performances: Wizkid, Rema, and Fireboy Set Afro Nation 2023 in Miami Ablaze! appeared first on NotjustOk.